Узнайте о темах, истории и чувствах этой песни.
I no fit lie you wetin my eye don see, o pọ gan-an o (mm-mm) | So many good wey man don do, but na bad dem go talk (mm-mm) | Even Jesus Christ, the L…
I no fit lie you wetin my eye don see, o pọ gan-an o (mm-mm) So many good wey man don do, but na bad dem go talk (mm-mm) Even Jesus Christ, the Lord, dem nail am for cross (mm-mm) You no fit please anybody, ọmọ, o mọ p'ẹnu l'ẹbọ o (It's not personal, rara o) Personal rara o, rara o No give me yawa o (yawa o), no give me yawa o, yawa o Ọmọ araye kala o, ti o ba s'owo wọn ma japa o Don't take it personal (uhn), owo epo l'ọn ba'ni la (Hm-mm-mm-mm) Mo ṣ'ori re meje-meje (mm-mm-mm) Ori mi ko ma kọ blessing (mm-mm-mm) Credit alert (mm-mm-mm) Gratitude, shinning Mo ṣ'ori re meje-meje (mo ṣ'ori re) Ori mi ko ma kọ blessing (ori mi) Credit alert (mm-mm-mm) Gratitude (shinning) It's not personal, rara o (rara o) Personal rara o, rara o No give me yawa o (yawa o), no give me yawa o, yawa o Ọmọ araye kala o, ti o ba s'owo wọn ma japa o Don't take it personal, owo epo l'ọn ba'ni la (Hm-mm-mm-mm) Mo ṣ'ori re meje-meje (mo ṣ'ori re) Ori mi ko ma kọ blessing (ori mi) Credit alert (mm-mm-mm) Gratitude, shinning Mo ṣ'ori re meje-meje (mo ṣ'ori re) Ori mi ko ma kọ blessing (ori mi) Credit alert (mm-mm-mm) Gratitude (shinning)
Похожих треков пока нет.