Erfahre mehr über die Themen, die Geschichte und die Gefühle dieses Songs.
I'm a bad girl baby show me how to act right | If I slow wine gonna get you on my bad side | Comfort
I'm a bad girl baby show me how to act right If I slow wine gonna get you on my bad side Comfort How you go like make I support This your work oh Odo Girl I dey laugh to your Gordons I dey your doormot Lagos to Accra You dey blind me with this your baka I want dey fight for ya Peter Parker Me I dey for you dis na banker Sure banker I dey gbadun you gbadun you oshe I dey like to dey follow you to play What your body is causing is gobe I go like to dey sample you ekwe I dey gbadun gbadun oshe I dey like to dey follow you to play What your body is causing is gobe I go like to dey sample you ekwe I'm a bad girl You no fine Baby show me how to act right That person dey lie This is a slow whine E dey lie Gonna get you on my bad side I'm a bad girl You no fine Baby show me how to act right That person dey lie This is a slow whine E dey lie Gonna get you on my bad side If you needy loving make you holla me I getty wetin sweety passy Vitamin C girl And you no sey funds dey to throwey Make we take a trip enter St. Tropez Ehen If I knack you one girl na belle For you I waka pass cele Abi you won do yanga for celeb Ehen I dey gbadun gbadun oshe I dey like to dey follow you to play What your body is causing is gobe I go like to dey sample you ekwe I dey gbadun gbadun oshe I dey like to dey follow you to play What your body is causing is gobe I go like to dey sample you ekwe I'm a bad girl You no fine Baby show me how to act right That person dey lie This is a slow whine E dey lie Gonna get you on my bad side I'm a bad girl You no fine Baby show me how to act right That person dey lie This is a slow whine E dey lie Gonna get you on my bad side
Noch keine ähnlichen Titel.